Перейти к содержимому
Обложка трека Time — azi, aZi
2:10

Трек

azi, aZi Time

Сингл · 2025 · Рэп

Скачать

Текст песни

Bobo Na time
Go tell oh
Everything go soon jell oh
So I put my iPhone on a flight mode
Cuz me want zero stress for me life oh
Just in case oh
If I blow na GOD run am
No be man
And I thank GOD
Say me I dey alive oh
cuz gratitude is a must
Though we dey go through pains oh
Wey dey make a man think all night oh
And I pray to jah to survive oh
Make my head no carry last oh
Wah wah wah wah

Chorus (*2)
On God oh
No be say we no sabi
But na our time
E never reach oh
We dey keep am on low
I no wan run pass
My shadow
Make I no exit oh

Verse 2
So man I buckled my shoe
I now fall into the street because I no get money and I now start to dey think
All night
Garri lasan
Garri lalee
To ba tun d’aro ola
Bobo
Ama ba be
Ole bere lowo jamosky
Boshe lon seh
We dey waka go show
We no get money for tfare
Naso we go leg am come back
Brother we no care
So many things dey sup
Wey mouth no fit tell
Nana
Man must to blow oh nana
Man must chop oh gara
Me self want to blow
Like trumpet parararan

Chorus (*2)
On God oh
No be say we no sabi
But Na our time
E never reach oh
We dey keep am on low
I no wan run pass
My shadow
Make I no exit oh

Ещё от azi

1:20
azi, aZi
2:17
3:47
azi, Ди Шэйди, uknowimsay
2:46
0:00 0:00