Перейти к содержимому
Обложка трека Pull Up — Mars
2:49

Трек

Mars Pull Up

Сингл · 2021 · Хип-хоп, Рэп

Скачать

Текст песни

Yay yay yay
Omo na different vibe
Different feeling
And you know man gat no time
Man no dey cap ain't no tripping
I do my thing as I like
Nah me nor care what dem talking
Back then them say me nor try
Now na my song dem be rocking
Hunhunhun
I'm getting so use to this
I nor dey like see finish
Man I just want to eat
But this life no be beans yay
I'm getting so use to this
I nor dey like see finish yeah
Man I just want to eat
Wanna Pull up in a phantom
Kawon temi damo
Baba ma je kin Jabo
Ma je kin Jabo
Pulling up in a phantom
Kawon temi damo
Baba ma je kin Jabo
Ma je kin Jabo
Bless up ma gee
I pray that you fly without wings
You know me nah dey for no bad energy
Na wetin go be go be yeah
So brace yourself
Cos Life wey we dey e nor fair
But one day can make you forget o
All of d pain and the sweat o
I'm getting so use to this
I nor dey like see finish
Man I just want to eat
But this life no be beans yay
I'm getting so use to this
I nor dey like see finish yeah
Man I just want to eat
Wanna pull up in a phantom
Kawon temi damor
Baba ma je kin Jabo
ma je kin Jabo
Pulling up in a phantom
Kawon temi damor
Baba ma je kin Jabo
ma je kin Jabo
Loke loke
O Jabo ti hmm o jabo ti
Loke loke
O jabo ti hmm o jabo ti
Hey iyay ay ay
O jabo ti hmm o jabo ti
Loke loke
O jabo ti hmm o jabo ti
Man dema know
That I'm made for d throne I know
Giving them overload
Feel am for heart and soul
Let the vibe take control
I'm made for the throne I know
I'm giving them overload
Feel am for heart and soul
Let the vibe take control
Omo na different vibe
Different feeling
And you know man gat no time
Man no dey cap ain't no tripping
I do my thing as I like
Nah me nor care what dem talking
Back then them say me nor try
Now na my song dem be rocking

Комментировать

0:00 0:00