Обложка трека Village — DJ Kan
3:58

DJ Kan Village

Сингл · 2018

Скачать

Текст песни

See they call me Olamilekan
Ye eh
Mr lover lover
I bring the fire fire
Fire
All the way from village
We don dey play our love
Perfectly omo no mistake
I be Romeo she be my Juliet oh
Omo no be play play
I make up my mind
Say na she I go marry
I go marry
All of my pikin say na she
Go carry
We come city
City change her perspective
Person wey dey chop fufu
She say shawarma or am leaving
Oh she's leaving
She don forget say
When money no dey
Na me dey
She leave me follow Alhaji dele
Somebody tell me it's not true
Somebody tell me na voodoo
Abi shey the guy use juju
Abi shey na me too Mumu
I too mumu
Somebody tell me it's not true
Somebody tell me na voodoo
Abi shey the guy use juju
Abi shey na me too Mumu
Uh uh uh
So sad and I can't lie
You broke my heart but I can't die
Sometimes he dey make me dey
Feel
Like say you use me oh
Cus I don spend money on you
I no lie I tell you truth
I no cheat am so humble
I no go lie ifeoma you fumble
Ah ah wetin i wan tell my mama
We don pick cloth
Wetin we go tell wedding planner
Ah ah
Wetin i wan tell my papa
My papa
Wetin we go talk to the church members
Somebody tell me it's not true
Somebody tell me na voodoo
Abi shey the guy use juju
Abi shey na me too Mumu
I too mumu
Somebody tell me it's not true
Somebody tell me na voodoo
Abi shey the guy use juju
Abi shey na me too Mumu
Uh uh uh
Somebody tell me it's not true
Somebody tell me na voodoo
Abi shey the guy use juju
Abi shey na me too Mumu
I too mumu
Somebody tell me it's not true
Somebody tell me na voodoo
Abi shey the guy use juju
Abi shey na me too Mumu
Uh uh uh uh
How I wan take forgive you oh oh
You said am not more useful ye
You lied to me ifeoma
Uh uh
You broke it
Let them know

0:00 0:00