Обложка трека Miracle — YG
3:32

YG Miracle

Альбом · Out Of The Box · 2016

Скачать

Текст песни

Looku make you see God miracle
If you see God miracle
How you want to stop God miracle
Tani baba re leko
Awa sawa
Awa sawa (Miracle)
Baba dara
Ara toda (Miracle)
Looku make you see God miracle
If you see God miracle
How you want to stop God miracle
T’ani baba re l’eko
Is a miracle working God
Is a miracle working God
Is a miracle working God
Is a miracle working God
For my people from Ajegunle to VGC (VGC)
All my people wey know me since (Know me since)
You go know say na God wey dey use me
You go know say na God be the music
You go know say na God wey dey make my people hear my jam one timе and loose it
Dem dey see it coming now (Miraclе)
Now the money coming now (Miracle)
If you try to stop it now (Miracle)
Tani fada baba re leko
Dem dey see it coming now (Miracle)
Now the money coming now (Miracle)
If you try to stop it now (Miracle)
Tani fada baba re leko
Looku make you see God miracle
If you see God miracle
How you want to stop God miracle
Tani baba re leko
Awa sawa
Awa sawa (Miracle)
Baba dara
Ara toda (Miracle)
Looku make you see God miracle
If you see God miracle
How you want to stop God miracle
Tani baba re leko
Is a miracle working God
Is a miracle working God
Is a miracle working God
Is a miracle working God
Oluwa lo gbemi de bi giga ti mo wa
Sebi Oluwa lo se
Sebi no be baba wa
Bo’nse rin sale lomo oh
Bose goke dem no know
Bo’nse rin sale lomo oh
Bose goke dem no know
Dem dey see it coming now (Miracle)
Now the money coming now (Miracle)
If you try to stop it now (Miracle)
Tani fada baba re leko
Dem dey see it coming now (Miracle)
Now the money coming now (Miracle)
If you try to stop it now (Miracle)
Tani fada baba re leko
Looku make you see God miracle
If you see God miracle
How you want to stop God miracle
Tani baba re leko
Awa sawa
Awa sawa (Miracle)
Baba dara
Ara toda (Miracle)
Looku make you see God miracle
If you see God miracle
How you want to stop God miracle
T’ani baba re l’eko
Is a miracle working God
Is a miracle working God
Is a miracle working God
Is a miracle working God
I say this my life na miracle
This my life na miracle
Ko ni le so fa le jo
Ko ni le so fa le jo
I say this my life na miracle
This my life na miracle
Ko lele so fa le jo
So fa le jo

YG feat. Jeezy, Rich Homie Quan
3:56
YG feat. Tyga, Snoop Dogg, Nipsey Hussle
3:40
Meek Mill, YG, Snoop Dogg
3:19
YG feat. Joe Moses, Jay 305
3:57
Kid Ink, Tyga, Wale, YG, Rich Homie Quan
3:31
0:00 0:00