Перейти к содержимому
Обложка трека Peace — Hamz
3:47

Трек

Hamz Peace

Альбом · If You Only Knew, Pt. 1 · 2021 · Spoken Word

Скачать

Текст песни

Baybe Baybe

Ole pemi l’oruko fami n’irugbon
But I no go like show hmm I no like show

Oneme straight up u be something else
I mean u gat to be with someone else
Girl I gat to say peace to u,
Cuz When am on pills,
u like to tease and u like the cheese.
Definitely I want to say I gat this
Hmm mehn I don’t,
So now I know ur tricks.

Let go
Let go off mi
I no fit go where u wan go
Ole pemi loruko fami n’irugbon
But me I no like show x2

Hello, Omo yehn ma shallo
I fit know ur vibe
but I no know ur parol
Na love I Dey find
Wetin I come see
I no know say onome bad pass caro

U no sabi love
u no sabi talk
U no sabi taste
I bet u, u no know the way
Buh when it comes to me
u sabi cuddle mi x2

Hmmmm Ehhhhh ehhhhh
Omo with ur love bam bam ni mo yo
I know am a good boy with a little bad touch
Buh Omo wey u bad u badder Dan mbadamba u bad

Let go
Let go off mi
I no fit go where u wan go
Ole pemi loruko fami n’irugbon
But me I no like show x2

Hello, Omo yehn ma shallo
I fit know ur vibe
but I no know ur parol
Na love I Dey find
Wetin I come see
I no know say onome bad pass caro

U no sabi love
u no sabi talk
U no sabi taste
I bet u, u no know the way
Buh when it comes to me
u sabi cuddle mi x2
Hmmmm girl I gat to say peace to u
Baybe Baybe

The ResurrectionDamian Wasse Remix
Storex, Hamz
6:59
3:49
XXXSpermwhaleFX, SafireMakesThings, Hamz feat. Spongebob at 3am
2:21
InterceptionPhil Dinner Remix
Rolfie K, Hamz
8:14
0:00 0:00