Перейти к содержимому
Обложка трека Love Story — Kingeorge, iJESE, SoundBoi BME, AAZ, Winzuthedj
4:57

Трек

Kingeorge, iJESE, SoundBoi BME, AAZ, Winzuthedj Love Story Amapiano

Альбом · Love Story Ep · 2025 · Этническая, Афробит

Скачать

Текст песни

SOUNDBOI Dey here so

Ehen

Eyebo

Do it, oloun

Kingeorge Ehen

They say no more love on the streets

But i go say dem talking shit

Cos in my heart, i dey feel, all the love,

you dey give baby, na me know wetin I (eye) dey see

Dem say I mumu for love o (for love o)

But na you be my panadol ooo

Cos in my heart I dey feel,

all d love you dey give baby

If dem like make dem jealousy

Oh my lover now, lover now

Dem no go fit understand the reason now

How you’re my safe haven,

my gift from heaven

(Dem talku talku from their mouth,

anything dem like dem rant)

You’re my lover now, lover now

Dem no go fit understand the reason now

How you’re my safe haven,

my gift from heaven

And I go dey love u, love u till the end of time

Oh my twinkle Twinkle little star

How i wonder what you are

Girl so fine like a diamond

Anything you want girl i give to you oloun

ONYEWEM what is it you want

Achalugo i go marry you ooo

Eyebo

This kind love no dey lost oloun

Here we go

Onana , okay

See

Story story

Story for the gods

Straight to your village i won marry you of course

Like Naija me I go dey study you like course

This love be like swear, e don dey follow me like course, oloun

Make we dey till thy kingdom come

Branch Abia state make i buy you pot

Steady cooking make we just dey chop

ADAEZE what is it you want.

Ehn

(Common)

Oh my lover now, lover now

Dem no go fit understand the reason now

How you’re my safe haven, my gift from heaven

(Dem talku talku from their mouth, anything dem like dem rant)

You’re my lover now, lover now

Dem no go fit understand the reason now

How you’re my safe haven, my gift from heaven

And I go dey love u, love u till the end of time

Loveee you

I go dey love you x2

Loveee you (Ifemi, Ayanfe mi, iwo ni mo yan)

Ещё от Kingeorge

Kingeorge, AAZ, your papa feat. Winzuthedj
5:44
0:00 0:00